close

Dem Bobo Lyrics & Chords By Femi Kuti

LyricsView Chords

Yesterday, Dem tell us sey
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways

Oh Yes! Dem bobo!

Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of democracy!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!

For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways

Tracks related to dem bobo - femi kuti

dirt and blood

by: antibalas afrobeat orchestra

twin peaks

by: alice russell

brigadier sabari

by: alpha blondy

on the sly

by: the bamboos

imuhar

by: bombino

black byrd

by: donald byrd

sowa

by: fatoumata diawara

bissa

by: fatoumata diawara

i believe to my soul

by: donny hathaway

sugar lee

by: donny hathaway

ca va faire mal

by: tiken jah fakoly

land of anaka

by: geoffrey oryema

me and the devil

by: gil scott-heron

the crutch

by: gil scott-heron

a chance for peace

by: lonnie liston smith

body and soul

by: william onyeabor

heaven and hell

by: william onyeabor

ka moun kè

by: rokia traoré

lulla

by: tinariwen

dodo

by: akalé wubé

jawa jawa

by: akalé wubé

pay back africa

by: antibalas afrobeat orchestra

shimmy shimmy ya

by: el michels affair

nima diyala

by: afrocubism

soul makossa

by: lafayette afro rock band

talking bush

by: chicago afrobeat project

instrumental

by: ali farka touré

asco

by: ali farka touré

moving on

by: tony allen

boat journey

by: tony allen

i faram gami i faram

by: mulatu astatke

ethio blues

by: mulatu astatke

up from the south

by: the budos band

close
Sign in person Home A to Z All Artists Top Artists Top Tracks