close

Mr. Grammarticalogylisationalism Is The Boss Lyrics & Chords By Fela Kuti

LyricsView Chords

Now listen to me now
My brothers and sisters
I beg you now listen to me now
Oh now listen to me now
My brothers and sisters
I beg you now listen to me now
They na be man
(Which man?)
Wey talk oyinbo well well to rule our land o
(That man!)
Oh yes
[Chorus]
Him talk oyinbo pass English man!
Him talk oyinbo pass America man
Him talk oyinbo pass French man
Me I say him talk oyinbo pass Germany man
The better oyinbo you talk
The more bread you go get
School start na grade four bread
B.A. na grade three bread
M.A. na grade two bread
Ph.D na grade one bread
The better oyinbo you talk
The more bread you go get
They na be man
(Which man?)
Wey talk oyinbo well well to rule our land o
(That man!)
[Chorus]
Him talk oyinbo pass English man!
Oh yes
Him talk oyinbo pass America man
Hear it!
One more time
First thing for early morning
Na newspaper dem give us read
First thing for early morning
Na newspaper dem give us read
The oyinbo wey dey inside
Petty trader no fit to know
The oyinbo wey dey inside
Market woman no fit to read
The oyinbo wey dey inside
Na riddle for laborer man
Inside the paper
Lambastical dey
Inside the paper
Ipso facto, dey that one na Latin
Inside the paper
Jargonism dey
Inside the paper
Youth delinquency dey
Who be deliquent?
Na dem be deliquent
Who be delinquent?
The oyinbo talker delinquent
Who be delinquent?
It no be me o
They na be man
(Which man?)
Wey talk oyinbo well well to rule our land o
(That man!)
Oh yes
[Chorus]
Him talk oyinbo pass English man!
Him talk oyinbo pass America man
[Fela makes up some gibberish oyinbo]
Him talk oyinbo pass Germany man
Me I say him talk oyinbo pass French man

Tracks related to mr. grammarticalogylisationalism is the boss - fela kuti

7 seconds

by: youssou n'dour

battle of the species

by: antibalas afrobeat orchestra

hypocrite

by: antibalas afrobeat orchestra

media man

by: chicago afrobeat project

zemedie

by: mahmoud ahmed

secret agent

by: tony allen

budos rising

by: the budos band

ride or die

by: the budos band

cabral

by: orchestra baobab

sibam

by: orchestra baobab

takuta

by: babatunde olatunji

dya dya

by: bembeya jazz national

macire

by: boubacar traoré

kavana

by: boubacar traoré

besoka on salsa

by: manu dibango

heaven

by: ebo taylor

nga nga

by: ebo taylor

odofo nyi akyiri biara

by: ebo taylor & the sweet beans

souba souba

by: vieux farka touré

onye mmanya

by: the funkees

almost seedless

by: hugh masekela

stop

by: hugh masekela

soffry soffry catch monkey

by: ikenga super stars of africa

shakara school girl

by: ikenga super stars of africa

innocent blood

by: keji hamilton & the exousia band

designers

by: keji hamilton & the exousia band

donkey

by: kokolo

close
Sign in person Home A to Z All Artists Top Artists Top Tracks