close

Bosi Gbangba Lyrics & Chords By Eldee

LyricsView Chords

Trybe records... el d e e e
Imo take y'all to the roots on this one
Oh girl as I see you dey waka
Everybody dey look your baka
Dem dey wonder how dem fit to touch your heavy something
Last time when you take my number
You talk say you go holla
But you put me on a long thing
Today na today
You no go escape
I go put you for corner
I'm ready for you
Today na today
You no go escape
Mo ti ready la ti taa tan
But before then
Bosi gbangba ka jo Ta ba she tan o
Bosi koro ka fo O fi e sinu Honda
She omode ni e? I wonder
Sho fe wa hummer?
Fo lo yankee fun summer?
Eh,.on te brake
Instead ko wa, wa je cake
Mma toju e lo ti ti lai lai lai lai o
If na your wife make you hold am hold am
If na your girlfriend hold am hold am
If na somebody own o, touch am softly softly
If na your wife make you hold am hold am
If na your girlfriend hold am hold am
If you see somebody with another man own, tell am say.
Fi iyawo oni iyawo sile Tell am say
Fi iyawo oni iyawo sile Thank you Naija DJs for playing my song
E se!
Thank you thank you
my love is too strong mo wa dupe
Thank you naija DJs for playing my song
E se
Thank you thank you,
My love is too strong
Nitori pe
Even when i no dey there.
Una dey play am
Mo rin irin ajo lo
Una still dey play am o
This song is dedicated to every DJ that ever played my record
In my presence, in my absence
Every TV station, every radio station
And most especially the FANS who stay ever faithful
Ten years and Im still doing it
It's trybe records baby!
Oladele... TKO... el dee e e e e e e
And to all y'all who thought I was done
I'm just getting started

Tracks related to bosi gbangba - eldee

capable

by: banky w

i am the man

by: freshlyground

oleku ft brymo

by: ice prince

mama

by: khadja nin

embargo

by: khadja nin

oruka

by: sunny neji

miss u die

by: p-square

river jordan

by: vusi mahlasela

ololufe

by: wande coal

olufunmi

by: styl-plus

call my name

by: styl-plus

swagu

by: ajebutter22

jiva

by: brenda fassie

ika o da

by: d'banj

wakar najeriya

by: jeremiah gyang

odi ya

by: 2face idibia

the prince

by: jabu khanyile

atide

by: jjc & 419 squad

mankene

by: mory kanté

dzidziso

by: oliver mtukudzi

crush

by: sunny neji

am the one

by: onyeka onwenu

forever

by: onyeka onwenu

oliha

by: sir victor uwaifo

sesese

by: sir victor uwaifo

shake your body

by: duncan mighty

jesus bu eze

by: duncan mighty

baba

by: eedris abdulkareem

clean up naija

by: eedris abdulkareem

close
Sign in person Home A to Z All Artists Top Artists Top Tracks