close

E No Easy Ft J Martins Lyrics & Chords By P-square

LyricsView Chords

Baba God na your hand work hey.
No be lie iye, na your hand
work hey. I say, e no easy hey.
Oh oh, oh oh… To dey sing and
dey dance and the people dey rejoice
hey. My brother, my
sister no be today. If e good or
bad, make we dey thank God
hey. Baba God na your hand work
hey. No be lie hey. Haa! I
say no be lie hey.
No be everybody wey sleep for
night wake up see the light
hey. See the future is bright
hey. And e dey enter for eye
hey. Make you do your best hey.
Baba God go handle the rest
hey.
Even if you no get money, dey jolly
dey shake body. No
need to dey tear body. If no be
God hey-hey. Na some be dead
body. Nobody be born baby. When
you fall, you go stand up
again. You go try am again, again
and again.
See, my people hey. On a good day,
nobody wey go for this
world to suffer hey. Na bad dey.
Na your own today. Another
man tomorrow. My brother which
kian life be this. Everybody
get him own way to follow. But
e no easy o.
See, the true story be say this
music no be today. The
thing been dey start like play-play
but now we don dey troway.
So make una, make una serious
hey. Chai! But na business
hey. Na make we dey try to rejoice
hey. Why? Cos e no easy
hey.

Tracks related to e no easy ft j martins - p-square

johnny

by: yemi alade

i luv this shit

by: august alsina

downtown

by: august alsina

love is wicked

by: brick & lace

missing you

by: busy signal

set up

by: busy signal

run my race

by: burna boy

skelewu

by: davido

gobe

by: davido

wine slow

by: gyptian

oleku ft brymo

by: ice prince

see me so

by: 2face idibia

right here

by: 2face idibia

yuh love

by: vybz kartel

summer time

by: vybz kartel

love letter

by: r. kelly

genius

by: r. kelly

1er gaou

by: magic system

oruka

by: sunny neji

durosoke

by: olamide

turn up

by: olamide

ravin

by: popcaan

do me

by: p-square

she's royal

by: tarrus riley

superman

by: tarrus riley

no games

by: serani

ukwu

by: timaya

close
Sign in person Home A to Z All Artists Top Artists Top Tracks