close

Gbo Gbo Titi Lyrics & Chords By Frank

LyricsView Chords

Uptown in the building
Yeah
Rich boy lets go
Anything you say make I do
I go do
Anything you say make I talk
I go talk (yeah)
Na you be the one wey dey make me fine
Anywhere wey you say make I go
I go, go
Anything wey you talk
Na hin I go do oh!
Na you be the GOD wey change my life.
The way you love me make me dey shout
Everything wey you say you go do
Baba you've been good to me
This Love dey make me wonder
So glad you are my Father
Nothing go put asunder
Baba take all the Glory
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Iyanu oh)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Imaranma)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Iyanu oh)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Baba take all the Glory)
Anything you talk (na so ih dey be)
Anyone you bless is blessed for ever
Who wan curse the one (You don bless oh) echo
NA wetin, na wetin I go give you papa
You too much
You too much
You too much-i-le (ewo)
Jehovah nara ekele (Imaranma)
The way you love me make me dey shout
Everything wey you say you go do
Baba you've been good to me
This Love dey make me wonder
So glad you are my Father
Nothing go put asunder
Baba take all the Glory
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Iyanu oh)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Imaranma)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Iyanu oh)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Baba take all the Glory)
Ti-ti gbo gbo ti-ti
Ti-ti gbo gbo
Ti-gbo gbo
Ti-gbo gbo
Gbo-gbo-gbo-gbo
Gbo gbo ti-ti gbo gbo ti-ti-gbo
Ti-ti gbo gbo ti-ti (o o o)
Gbo gbo ti-ti
Gba gbo gbo ogo oo
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Iyanu oh)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Imaranma)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Iyanu oh)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Baba take all the Glory)
Anything you talk (na so ih dey be)
Anyone you bless is blessed for ever
Who wan curse the one (You don bless oh) echo
NA wetin, na wetin I go give you papa
You too much
You too much
You too much-i-le (ewo)
Jehovah nara ekele (Imaranma)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Iyanu oh)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Imaranma)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Iyanu oh)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Baba take all the Glory)

Tracks related to gbo gbo titi - frank

buggy boy

by: arabesque

extraordinary

by: bananarama

keep your head up

by: girls can't catch

going to the mall

by: school gyrls

face to face

by: close ii you

it's easier to cry

by: the shangri-las

where eagles fly

by: lili & susie

life is music

by: the ritchie family

bad reputation

by: the ritchie family

holding on

by: wild orchid

shhh

by: girl thing

wake up

by: girl thing

emily

by: the beu sisters

my friend

by: the 411

chameleon

by: 3rd faze

even when

by: appleton

back like that

by: dolly rockers

hunting

by: parade

wake up

by: parade

long before

by: queensberry

other arms

by: the saturdays

i had a dream

by: diane renay

close
Sign in person Home A to Z All Artists Top Artists Top Tracks