close

I Am For Real Lyrics & Chords By Skales

LyricsView Chords

Anytime I wake up na ur face I wan dey see without make up Abeg make we no break up Cause I no fit stand to see u take off I like the way u move I've never seen anything better than you, yeah U gat me in the mood na ur bottom dey make me feel good, yeah Ibidi bidi badiday Na ur love I wan dey feel everyday Ibidi bidi badiday Na ur body I wan touch everyday Ibidi bidi badiday I dey thank God say u come my way Ibidi bidi badiday Na ur face I wan dey see everyday Oh oh oh oh Oh oh oh oh I am for real yeah O baby I am for real For your loving girl I am for real yeah I hope say u know the deal Oh my baby, baby I am for real yeah O baby I am for real For your loving girl I am for real yeah I hope say u know the deal Oh my baby, baby I am for real yeah DOWNLOAD AUDIO I promise you good loving I go be Batman you go be Robin hey hey Everyday we be balling None of these haters fit tell me nothing Look them as them line up yeaay Them nor want make we turn up yeaay From sun down to sun up Them dey find ways wey them go divide us yeaay Ibidi bidi badiday Na your love I wan dey feel everyday Ibidi bidi badiday Na your body I wan touch everyday.yah Ibidi bidi badiday I dey thank God say u come my way Ibidi bidi badiday Na your face I wan dey see everyday…yah I am for real Oh oh oh oh…ye Oh oh oh oh I am for real yeah O baby I am for real For your loving girl I am for real yeah I hope say u know the deal Oh my baby, baby I am for real yeah O baby I am for real yeah For your loving girl I am for real yeah I hope say u know the deal Oh my baby, baby I am for real yeah Oh oh oh oh…yea…I am for real yeah Oh oh oh oh…I am for real yeah Idibi bidi badiday Ibidi bidi badiday Na ur body I wan touch everyday…yeah Ibidi bidi badiday I dey thank God say u come my way Ibidi bidi badiday Na ur face I wan dey see everyday I am for real yeah O baby I am for real For your loving girl I am for real yeah I hope say u know the deal Oh my baby, baby I am for real yeah O baby I am for real For your loving girl I am for real yeah I hope say u know the deal Oh my baby, baby I am for real yeah...

You may be looking for...

Tracks related to i am for real - skales

johnny

by: yemi alade

karolina

by: awilo longomba

yori yori

by: bracket

tongolo

by: d'banj

gobe

by: davido

juju

by: ice prince

oleku ft brymo

by: ice prince

true love

by: 2face idibia

fly

by: 2face idibia

pump it up

by: jesse jagz

personally

by: p-square

game over

by: p-square

ota mi

by: eldee

four years

by: styl-plus

gaga crazy

by: chuddy k

ironla

by: lord of ajasa

omo ja jo sere

by: lord of ajasa

why me

by: d'banj

asiko mi ti to

by: ebenezer obey

na ba ka

by: jeremiah gyang

we go hard

by: ikechukwu

crush

by: sunny neji

beautiful baby

by: william onyeabor

julie

by: shank

the dance

by: ty bello

the kick

by: wande coal

close
Sign in person Home A to Z All Artists Top Artists Top Tracks