close

If You Ask Me Lyrics & Chords By Omawumi

LyricsView Chords

If you ask me; na who I go ask?
The matter wey we see so, e tay wey e
start
No be me go talk am, e heavy for mouth
If you ask me…The matter for ground…
Eh! Na who I go ask?
The reason for the reason for the reason
why I'm soliloquizing yeah
The things wey I dey see, wey I dey hear, e
pass me
I've got to tell the story and I've got to tell
it from the starting
About a man, a woman, and their girl pikin
Wait till the second verse before my story
begins
(Repeat )
The woman travel leave her daughter with
the husband
Home a-lonely (home a-lonely)
E no tay I begin see the man, his daughter
ad them dey play
Strong play (they play strong play)
A month later the daughter say her period
delay
I ask her who touched her she say her
daddy only
I don't know what to say I don; t know what
to tell her mother
E be like say she get belle
(Repeat )
The story wey I talk e be like say I dey play
But all this type of things they happen everyday
Speak out or take some action abeg you no delay
No let matters worse pass as e dey….as e dey
(Repeat )

You may be looking for...

Tracks related to if you ask me - omawumi

skelewu

by: davido

aye

by: davido

deni

by: mory kanté

mama lusiya

by: khadja nin

rudiya

by: khadja nin

djembe

by: salif keita

durosoke

by: olamide

turn up

by: olamide

love

by: r2bees

mofe mu yan

by: dr. victor olaiya

toh bad

by: niyola

lahilala

by: amadou & mariam

afrika obota

by: pierre akendengué

negro

by: pierre akendengué

toungere

by: ali farka touré

ao! masem yi

by: eric agyeman

bushes

by: baaba maal

bouyel

by: baaba maal

fimani

by: habib koité & bamada

bokissa

by: baka beyond

dama

by: issa bagayogo

sisi

by: issa bagayogo

ngoni fola

by: bassekou kouyate & ngoni ba

the river tune

by: bassekou kouyate & ngoni ba

jho avido

by: dobet gnahoré

manikiniki

by: freshlyground

nassarane

by: ismaël lô

africa 2000

by: mory kanté

adigboloja

by: cardinal rex jim lawson

susana pango

by: cardinal rex jim lawson

hylife

by: marcus miller

chicken

by: miriam makeba

boya ye

by: mbilia bel

mama africa

by: onyeka onwenu

sodom and gomorrah

by: onyeka onwenu

close
Sign in person Home A to Z All Artists Top Artists Top Tracks