close

Kele Ya Lyrics & Chords By Frank Edwards

LyricsView Chords

Rich boy ee!!
Nothing do me! Ee!!
It's your one and only! Ee!!
Frank Edwards!!, uuu! Yeee!
Rock town In the building
One thing for sure, You no fit pull me down
Cause I've been lifted higher
God dey my side, i no fit fall for ground
Yes i've been lifted
Dare not touch, am the apple of God's eye
Nothing do me and nothing wey fit do me
Fly like an eagle, roar like a lion
Na baba God do am
Wetin we go do now to praise Him
KELE YA, KELE YA, KELE YA
oh oh oh oh!
KELE YA, KELE YA, KELE YA
ome mma!With you i no dey fear anything at all
With you i no dey shake, i no dey tremble.
One thing for sure
I no go let you go
Not if im be say
You dey blow my mind
Bright lights everywhere
You dey make me shine
You dey make me fine
And everybody knooows!
Fly like an eagle, Na baba God do am
Wetin we go do not to praise Him
KELE YA, KELE YA, KELE YA
oh! Oh! Oh! Oh!
KELE YA, KELE YA, KELE YA
ome mma x4
Rock town in the building
Rich boy, am a rock star

Tracks related to kele ya - frank edwards

love is here

by: tenth avenue north

fullness found

by: todd agnew

audio world

by: audio adrenaline

break forth praise

by: juanita bynum

amazing grace

by: jars of clay

always been there

by: caedmon's call

all that i need

by: cece winans

throne room

by: cece winans

it's alright

by: third day

agnus dei

by: donnie mcclurkin

only you are holy

by: donnie mcclurkin

imagine me

by: kirk franklin

contact

by: glenn kaiser

a cradle prayer

by: rebecca st. james

something big

by: john waller

i can't hear you

by: matthew west

the turnaround

by: matthew west

i win

by: marvin sapp

my soul longs

by: the neverclaim

steal their hearts

by: the neverclaim

never been unloved

by: michael w. smith

come on get down

by: rock 'n' roll worship circus

vula

by: joyous celebration

you sent your word

by: joyous celebration

all of this

by: exit east

let go

by: grey holiday

i lift my voice

by: frank edwards

iyanu

by: frank edwards

threw it away

by: glenn kaiser

close
Sign in person Home A to Z All Artists Top Artists Top Tracks