close

Mama Africa Lyrics & Chords By Bracket

LyricsView Chords

It's **** on the beat
This one na sara sara
The beat is tana tana
He go make you maya maya
Ine sisi maya maya
Oya make you likota likota
Mama africa likota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Everybody likota likota
Mama africa likota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
This one na sara sara
The beat is tana tana
He go make you maya maya
Ine sisi maya maya
This is for people wey chala cha
People wey kala ka
Kana ni walanya
Nani kalanya
E go make you feel better
This can take away palava
This can take away wahala
E go make you feel naija
Oya let's go to kenya rwanda and tanzania
Togo, cameroon, niger
Ghana, southern sudan
Oya make you likota likota
Mama africa likota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Everybody likota likota
Mama africa likota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Wan ne sara sara le
O sara sara le
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
O sara sara le
Mama africa sara sara le
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
This one na die o
If you dey dance am easy make you no fight o
Ehyi you go forget your sorrow
Makachukwu you go buy am play for your motor
This one na sara sara
The beat is tana tana
He go make you maya maya
Ine sisi maya maya
This is for people wey chala cha
People wey kala ka
Kana ni walanya
Nani kalanya
E go make you feel better
This can take away palava
This can take away wahala
E go make you feel naija
Oya let's go to zambia, uganda
South africa, togo, cameroon, burundi also
Benin republic
Oya make you likota likota
Mama africa likota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Everybody likota likota
Mama africa likota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Wan ne sara sara le
O sara sara le
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
O sara sara le
Mama africa sara sara le
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Imane mekofo sara sara le
Flavour wanma sara sara le
Make e dance eyeh eyeh eyeh
Ugonna sara sara le
Ndigbo nine sara sara le
Make you dance eyeh eyeh eyeh

You may be looking for...

Tracks related to mama africa - bracket

johnny

by: yemi alade

miz

by: allister

timing

by: allister

net

by: all

go away

by: go betty go

the last rock show

by: bowling for soup

all the time

by: green day

i'm the one

by: descendents

tidal

by: diffuser

all american

by: down by law

skelewu

by: davido

gobe

by: davido

disconnected

by: face to face

growing down

by: no use for a name

the getaway

by: ten foot pole

anxiety

by: goldfinger

dried rose

by: inspection 12

famous friend

by: joyce manor

ship jumper

by: riddlin' kids

razor burn

by: lagwagon

harmonic

by: unwritten law

get out of my head

by: the leftovers

face or kneecaps

by: the movielife

close
Sign in person Home A to Z All Artists Top Artists Top Tracks