close

Only Me Lyrics & Chords By 2face Idibia

LyricsView Chords

If to say nah just me,
I'll beliving like I don't care
Live my life until nobody dare
If nah just me, I'll be doing anyhow
Because nobody go dey a
to challenge me
Nobody supernatural
Live versus spirit of the carnvial
The personality no matter at all
Individuality cannot make us tall
I sing, I sing, for all y'all
Don't let anybody push you to the wall
Nah community na in make us tall
Secret society na in break us all
I don't want to be talking
like a preacher at all
I no want to do as I sabi pass ball
I know say eno be
everybody e sabi play ball
But arise, o compatriot, if Nigeria call
Some make you just dey do
your thing, make I do my thing
Live and let living instead
of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the
bragging on top the posing
Because you know say only
na vanity vanishing
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
I said, who get ear, make them hear
No go tell anybody say you see me for here
If nah only me, you know say I no go care
Just like everybody I wish life was fair
Only me, there will be no
one for me to dare
Nobody to follow me,
scatter money in the air
No one to lean on in terms of despair
Too much of everything, we
no want to share with with
It will be only me going to the cinema
No girlfriend to tell once in
a while say 'free me ma'
But now I got Funke,
Enenu and Chindima
Cos I am the only superman in the area
Some make you just dey do
your thing, make I do my thing
Live and let living instead
of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the
bragging on top the posing
Because you know say only
na vanity vanishing
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
If to say nah just me
Nobody go hear my story
Nobody complaining
Until, nah just me
That's why we need love
and unity
So I sing, say say
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money

You may be looking for...

Tracks related to only me - 2face idibia

gobe

by: davido

hey joe

by: majek fashek

see me so

by: 2face idibia

implication

by: 2face idibia

pump it up

by: jesse jagz

eleda mi

by: olamide

ukwu

by: timaya

olufunmi

by: styl-plus

call my name

by: styl-plus

ada ada

by: flavour

ase

by: king sunny ade

beta pikin

by: harrysong

porokondo

by: awilo longomba

ori mi koni buru

by: chief commander ebenezer obey

gbebe mi oluwa

by: chief commander ebenezer obey

breakthrough

by: the funkees

lost

by: faze

in love with you

by: jeremiah gyang

rough rider

by: the hygrades

got your back

by: ice prince

ochie dike

by: onyeka onwenu

senorita

by: p-square

iriorere

by: sir victor uwaifo & his melody maestroes

the kick

by: wande coal

shake your body

by: duncan mighty

close
Sign in person Home A to Z All Artists Top Artists Top Tracks