close

Say So Lyrics & Chords By Burna Boy

LyricsView Chords

Thunder fire bout the country now
Everybody say dey want me now
Even your guards want to hunt me down
Cos I'm very very very big now
I'm in VIP
You're biting your tongue trying to sing like me but anybody that invite me I'm gonna be rocking anything I see
Cos this one no be party na rave
You have every right to misbehave
You fit behave the way you like to behave
If anybody ask you tell them say
Na Burna boy wey say so
We fit come together like Lego
Migrate to gyrate o
Make we do the new dance
Wey dey reign o
Na Burna boy wey say so
We fit come together like Lego
Migrate to gyrate
o we no send the people wey dey rate o
I don't send una message If you no believe me
You can ask Levine
Or you can ask Quido Bakas o
If you believe them
You can ask Ese Or you can ask Ogado
Or you can ask my brethren Dambo
And they will confirm this information about the trials and tribulations
Me are to go through daily
So in this party I'm going crazy
So everybody put your hands up
And if you dey sitting down stand up
Na Burna boy wey say so
We fit come together like Lego
Migrate to gyrate o
Make we do the new dance
Wey dey reign o
Na Burna boy wey say so
We fit come together like Lego
Migrate to gyrate
o we no send the people wey dey rate o
So baby ma lo se j'aiye mi
Baby jisoro
We be pure and die the Hennessey
Sayo ba sayo
We're getting naughty in this place
Girl dem a want to rub the body in this place
I'ma like the way the girl wears a all the paint
So me and her never separate
Na Burna boy wey say so
We fit come together like Lego
Migrate to gyrate o
Make we do the new dance
Wey dey reign o
Na Burna boy wey say so
We fit come together like Lego
Migrate to gyrate
o we no send the people wey dey rate o
So baby ma lo se j'aiye mi
Baby jisoro
We be pure and die the Hennessey
Sayo ba sayo

You may be looking for...

Tracks related to say so - burna boy

johnny

by: yemi alade

right there

by: august alsina

mama

by: august alsina

have you seen her

by: donell jones

all her love

by: donell jones

skelewu

by: davido

aye

by: davido

4 instance

by: 2face idibia

implication

by: 2face idibia

ma fille

by: ismaël lô

durosoke

by: olamide

turn up

by: olamide

alingo

by: p-square

love

by: r2bees

ukwu

by: timaya

sho lee

by: sean tizzle

mofe mu yan

by: dr. victor olaiya

pakuromo

by: wizkid

imagine that

by: styl-plus

shake

by: flavour

ada ada

by: flavour

repete

by: blackmagic

toh bad

by: niyola

beta pikin

by: harrysong

afrika obota

by: pierre akendengué

nyalade

by: alpha yaya diallo

find you

by: banky w

igwe

by: d'banj

circle of light

by: johnny clegg & juluka

thandazani

by: johnny clegg & juluka

adigboloja

by: cardinal rex jim lawson

susana pango

by: cardinal rex jim lawson

close
Sign in person Home A to Z All Artists Top Artists Top Tracks