close

I No Fit Shout Lyrics & Chords By Frank Edwards

LyricsView Chords

Eyah eh eh
I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Elele
Esu alele
Alele
God na elele
Elele
E don tey wey you dey love me
E don tey wey you dey cover me
When I was a little boy o
Suffer suffer no bi play play
Haha
I cry I tire o
Water finish for my eyes eh
I go sell under the rain o
I go sell under the sun
My mama carry my matter for head o
Say my pikin no go die
She pray she tire o
Water finish for her eyes o
If no bi God o
I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Elele
Esu alele
Alele
God na elele
Elele
Ije ije ije ije
Jah Jehovah o
Na you change my life o
You do am sotey
Sotey
Ugochuchukwu don dey work
Baba carry me do what you like o
I throwey salute o o
Eyah eyah eh
Eyah
Everything I touch
E dey work
Everytime I pray
You dey answer
Every song I sing
E dey sell
Na which kind of love be this eh
You dey carry me like baby
You be my everything
I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Elele
Esu alele
Alele
God na elele
Elele
Ije ije ije ije
E no matter who you be
E no matter wetin you dey face o
Haaaaaa ha
Almighty father o
Na Him go do am for you
He go do am sotey
Bad belle people go vex
The more they vex o
The higher you go dey go o
Tell me wetin your son go give you baba
I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Elele
Esu alele
Alele
God na elele
Elele

Tracks related to i no fit shout - frank edwards

stealin' stealin'

by: memphis jug band

hesitation blues

by: reverend gary davis

samson and delilah

by: reverend gary davis

street car blues

by: sleepy john estes

one way out

by: sonny boy williamson ii

bye bye bird

by: sonny boy williamson

under the sun

by: big walter horton

looking up at down

by: billy boy arnold

blues got me again

by: charlie musselwhite

evil

by: william clarke

high compression

by: james cotton

oh red

by: steve guyger

too tight rag

by: john jackson

slick capers blues

by: little buddy doyle

memory of sonny boy

by: forest city joe

lucky you

by: rick estrin and the nightcats

right now blues

by: frank stokes

the hunter

by: jimmy hall

west helena blues

by: george "harmonica" smith

mighty long time

by: jelly roll kings

money

by: jerry portnoy

endless road

by: jerry portnoy

wrapped up in love

by: carey & lurrie bell

man trouble blues

by: jaybird coleman

coffee grinder blues

by: jaybird coleman

humble bug

by: mark hummel

close
Sign in person Home A to Z All Artists Top Artists Top Tracks